WARRI BIBLE IS OUT GRAP YOUR COPY !!
Sample version!::;
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible !
ENG:- Jesus entered the boat with his disciples !
WARRI:- Bros J cum enta canoe with im padi dem !
ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm !
WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas !
ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind !
WARRI:- as d yawa Dey gas, na I'm kasala burst join !
ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master ! Master !
WARRI:- Na im liver fail im padi dem, na im dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh !
ENG:- Jesus got up and calmed down the wind !
WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange the mata !
ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with little faith !
WARRI:- Na im bros J luk I'm padi dem, shake I'm head, kon provoke..."O BOI ! UNA FALL MA HAND O !
ENG:- The disciples replied and said "what manner of man is this ?"
WARRI:- im padi dem kon hala "shoo ! Bros J, which levels Nαh, you BE WINSH?...(*) !
Enjoy!
No comments:
Post a Comment