Hear this little boy speak:
"I dey go learn handwork cos I don tire 4 dis skul. All d exercise books wey ma papa buy 4 me na waste. Teacher go say make I copy wetin dey black board n I go do am. Later, she go wipe d board. As a gud student, I follow her erase ma note wit eraser after wasting much time n energy. Could u believe dat she go giv exam n expect me 2 pass. Wetin she want make I read wen I don follow her eraze d note wey I suppose read?"
No comments:
Post a Comment